Difference between revisions of "wire"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * waya ===Etymology=== From: English ''wire'' ===Pronunciation=== * wájà <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m....")
 
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wájà
 
* wájà
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-wire.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-wire.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
 
# Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.

Revision as of 13:21, 6 December 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English wire

Pronunciation

  • wájà

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
    • Abeg o, I no want make di wire shock me o.  — (NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)
  2. Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
    • My skirt don hook di 'wire.  — (NSC_2021, My skirt got hooked by the wire.)
  3. Person head wey no correct.
    • Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch.  — (NSC_2021, He lost his sanity when he suffered from a mental breakdown.)

Translation

  • English: wire, sanity

Verb

  • Make person send money give anoder person.
  • I no fit wire you di money on time as you no gree send me your account number quick quick.  — (NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)

Translation

  • English: money transfer