wire
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wire
Pronunciation
- wájà
Noun
- Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
- Abeg o, I no want make di wire shock me o. — (I do not want to be electrocuted by the wire.)
- Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
- My skirt don hook di wire. — (My skirt got hooked by the wire mesh.)
- Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
- Dat guy dey run wire. Na im make de dey hail am well well. — (That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)
Translation
- English: wire, sanity, internet fraudster
Verb
- Make person send money give anoder person.
- I no fit wire you di money on time as you no gree send me your account number quick quick. — (I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)
- Make someting pain person.
Translation
- English: money transfer