Difference between revisions of "OC"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
* Police officer wey senior pass for station wey be say na im case dey im hand. | * Police officer wey senior pass for station wey be say na im case dey im hand. | ||
:* {{ux|dv|'''OC''' don carry di case go anoder level.|(NSC_2021, The Officer in Charge has made the case a classified one.)}} | :* {{ux|dv|'''OC''' don carry di case go anoder level.|(NSC_2021, The Officer in Charge has made the case a classified one.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|If you don beg all the [[korofo]] finish, you go still go beg '''OC'''.|(NSC_2021, When you are done begging the | + | :* {{ux|dv|If you don beg all the [[korofo]] finish, you go still go beg '''OC'''.|(NSC_2021, When you are done begging the corporal, you still have to beg the Officer in Charge.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''officer in charge'' | * English: ''officer in charge'' |
Revision as of 13:47, 7 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English officer in charge
Pronunciation
- ósìi
Noun
- Police officer wey senior pass for station wey be say na im case dey im hand.
- OC don carry di case go anoder level. — (NSC_2021, The Officer in Charge has made the case a classified one.)
- If you don beg all the korofo finish, you go still go beg OC. — (NSC_2021, When you are done begging the corporal, you still have to beg the Officer in Charge.)
Translations
- English: officer in charge