korofo

Naija

Etymology

From: Yoruba korofo, empty, nothingness

Pronunciation

  • kòròfó

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
  • Since when I dey small everybody don know say dat popo wey dey come stay for our junction na korofo.  — (Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)
  • If you no want just be kororfo you gats to go school.  — (If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )

Translations

  • English: corporal