Difference between revisions of "bet"

Line 16: Line 16:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey use money to play lottery to get more money.
+
* Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}}
#
+
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca. |(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''bet''
 
* English: ''bet''

Revision as of 11:59, 8 December 2021

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̀t

Play Play

Noun

  • When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — (NSC_2021, Itold you your father spends all his money on gambling.)
  • Nabet dem dey bet for here.  — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet