Difference between revisions of "sharp"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | # Make person sabi | + | # Make person get sense to sabi do tings make e favour am. |
| − | #:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope | + | #:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope knows his way around things}} |
| + | #:* {{ux|dv Everybody tink sey de be '''sharp''' guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street. |(NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}} | #:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}} | ||
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}} | #:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}} | ||
| Line 15: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}} | #:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}} | ||
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}} | #:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}} | ||
| + | # Make person | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| − | *[[sharp sharp]], [[sharpally]] | + | *[[sharp sharp]], [[sharpally]], |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[brain]], [[wise]] | *[[brain]], [[wise]] | ||
Revision as of 11:06, 10 December 2021
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp
Adjective
- Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
- Tope na sharp guy. — (Egbokhare_2020, Tope knows his way around things
- (NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.) — {{{3}}}
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
- And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
- Wetin fit cut someting.
- Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
- No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp? — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')
- Make person
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart, sharp
Verb
- Make person make someting make e fit cut or chook someting
- Go sharp knife for junction. — (NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)
- De say na iron wey e sharp na im e use take chook am. — (NSC_2021, They said he stabbed him with a sharpened piece of metal.)
Translation
- English: sharpen