Difference between revisions of "mary amaka"
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | # Sey woman dey dress like [[holyholy]] dey cover everywhere for [[ | + | # Sey woman dey dress like [[holyholy]] dey cover everywhere for [[body]]. |
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}} | #:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}} | #:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}} |
Revision as of 17:25, 10 December 2021
Naija
Etymology
From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka
Pronunciation
- mèrí àmáká
Adjective
- Sey woman dey dress like holyholy dey cover everywhere for body.
- You don go wear dis your mary amaka skirt again. — (NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)
- I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel. — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)
- Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
- See you like one mary amaka. — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
- If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock. — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)
Translations
- English: to dress modest, old-fashioned