Difference between revisions of "ntorr"

Line 9: Line 9:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry [[one]] one hand use darg [[eye]] come down con comot tongue for outside.
 
* Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry [[one]] one hand use darg [[eye]] come down con comot tongue for outside.
−
:* {{ux|dv| See as dis pikin dey carry say im broder do am '''ntorr'''.|(NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
+
:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntorr'''.|(NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
 
:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntorr'''.|(NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)}}
 
:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntorr'''.|(NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''good for you (jeering manner)''
 
* English: ''good for you (jeering manner)''

Revision as of 11:21, 14 December 2021

Naija

Etymology

From: iGBO ntor

Pronunciation

  • ńtɔ̑r

Play


Interjection

  • Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry one one hand use darg eye come down con comot tongue for outside.
  • See as dis pikin dey cry say im broder do am ntorr.  — (NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
  • As e fall for ground all of dem shout say ntorr.  — (NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)

Translations

  • English: good for you (jeering manner)