Difference between revisions of "oversabi"
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* òvɛ̀rsàbí | * òvɛ̀rsàbí | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-oversabi.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-oversabi.m.ogg</sm2> |
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
Revision as of 13:17, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: English over and Portuguese sabir
Pronunciation
- òvɛ̀rsàbí
Adverb
- Sey person dey do like say na im know pass evribody for dis world.
- Oversabi dey worry dat girl. — (NSC_2021, She's a know-it-all.)
- If you continue to dey do oversabi, I no go teach you again. — (NSC_2021, If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: know it all