Difference between revisions of "wire"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
| Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make person send money give anoder person. | |
| − | :* {{ux|dv| I no fit '''wire''' you di money on time as you no gree send me your account number quick quick.|(NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)}} | + | #:* {{ux|dv| I no fit '''wire''' you di money on time as you no gree send me your account number quick quick.|(NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)}} |
| + | # Make someting pain person. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Baba if hunger '''wire''' you, you no go dey say you no like [[swallow]]. |(Bro, If you get very hungry, you won't reject morsels.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| People wey [[sapa]] don '''wire''', if you see dem, you go quick know.|(NSC_2021, People who have suffered from poverty, when you see them you'll know.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''money transfer'' | * English: ''money transfer'' | ||
Revision as of 07:43, 16 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wire
Pronunciation
- wájà
Noun
- Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
- Abeg o, I no want make di wire shock me o. — (NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)
- Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
- My skirt don hook di 'wire. — (NSC_2021, My skirt got hooked by the wire mesh.)
- Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
- Dat guy dey run wire. Na im make de dey hail am well well. — (NSC_2021, That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)
Translation
- English: wire, sanity, internet fraudster
Verb
- Make person send money give anoder person.
- I no fit wire you di money on time as you no gree send me your account number quick quick. — (NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)
- Make someting pain person.
Translation
- English: money transfer