Difference between revisions of "discharge"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''discharge'' ===Pronunciation=== * dɪ̀stʃɑː́dʒ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Ve...") |
(→Naija) |
||
| Line 15: | Line 15: | ||
#Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal. | #Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal. | ||
#: {{ux|dv| My phone just dey '''discharge''' as di charger don spoil. |(NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)}} | #: {{ux|dv| My phone just dey '''discharge''' as di charger don spoil. |(NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)}} | ||
| + | # Make person comot for somewhere quick quick. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Na because your babe call you make you '''discharge''' like dat? |(NSC_2021, Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, '''discharge''' sharply. |(NSC_2021, If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)}} | ||
| + | # Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am. | ||
| + | #:* {{ux|dv| You don '''discharge''' me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me. |(NSC_2021, You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| No be must sey you must buy drink for men, once once still '''discharge''' dem. |(NSC_2021, It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | English: ''discharge'' | + | English: ''discharge'', ''leave in a haste'', ''shake off'', ''excuse'' |
Revision as of 19:56, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English discharge
Pronunciation
- dɪ̀stʃɑː́dʒ
Verb
- Make dem tell person wey dey for somewhere say make e comot for di place, sey make e dey go house.
- After di operation, wey e don dey well im doctors con discharge. — (NSC_2021, After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)
- Oga kpatakpata for our station don discharge our friend because of di accident wey e get. — (NSC_2021, The inspector General at our station has discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)
- If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place. — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
- Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
- My phone just dey discharge as di charger don spoil. — (NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)
- Make person comot for somewhere quick quick.
- Na because your babe call you make you discharge like dat? — (NSC_2021, Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)
- If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, discharge sharply. — (NSC_2021, If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)
- Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am.
- You don discharge me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me. — (NSC_2021, You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)
- No be must sey you must buy drink for men, once once still discharge dem. — (NSC_2021, It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)
Translation
English: discharge, leave in a haste, shake off, excuse