Difference between revisions of "bangle"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Na iron wey de dey use hold person two hands together ( na police and army dey use am well well). | #Na iron wey de dey use hold person two hands together ( na police and army dey use am well well). | ||
| − | #:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don | + | #:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don wear am '''bangle''' for im hand.|(NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)}} |
#Round round bracelet wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or coper take do am. | #Round round bracelet wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or coper take do am. | ||
#:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}} | #:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''handcuff, bangle'' | English: ''handcuff, bangle'' | ||
Revision as of 20:08, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English bangle
Pronunciation
- báŋgù
Noun
- Na iron wey de dey use hold person two hands together ( na police and army dey use am well well).
- Ekelebe don wear am bangle for im hand. — (NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)
- Round round bracelet wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or coper take do am.
- I dey like to dey wear bangle wey de take original gold do. — ( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)
Translation
English: handcuff, bangle