Difference between revisions of "bangle"

Line 11: Line 11:
 
#Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am.
 
#Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am.
 
#:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don wear am '''bangle''' for im hand.|(NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)}}
 
#:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don wear am '''bangle''' for im hand.|(NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)}}
#Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or coper take do am.
+
#Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or copper take do am.
 
#:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}}
 
#:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''handcuff, bangle''
 
English: ''handcuff, bangle''

Revision as of 22:10, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English bangle

Pronunciation

  • báŋgù


Noun

  1. Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am.
    • Ekelebe don wear am bangle for im hand.  — (NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)
  2. Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or copper take do am.
    • I dey like to dey wear bangle wey de take original gold do.  — ( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)

Translation

English: handcuff, bangle