Difference between revisions of "light"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''light''
 
From: English ''light''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lɪ̑t
+
* laɪ̑t
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-light.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-light.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 00:28, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: English light

Pronunciation

  • laɪ̑t

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
    I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me.  — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
  2. Electric power wey NEPA dey bring.
    Dem don bring light finally.  — (NSC_2021, The power has finally been restored.)

Translations

  • English: illumination, light

Adjective

  1. Sey someting no get weight and e no heavy.
    • Madam dis dis bag light. You sure say someting dey inside?  — (NSC_2021, Madam this bag is light are you sure there's something inside?)
  2. Sey person skin no black and e no too yellow.
    • Who be dat light skin girl wey dey come here?  — (NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)

Translations

  • English: light

Verb

  1. Make dem slap person for face.
    • Stop to dey misbehave before I light you now.  — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
  2. Make dem on fire for someting.
    • Go light di firewood I wan start to dey cook.  — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)

Synonyms

slap

Translations

English: light, slap