Difference between revisions of "kponkpon"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kponkpon'' ===Pronunciation=== * kpɔ̀nkpɔ́n <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #...") |
(→Noun) |
||
| Line 11: | Line 11: | ||
#:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)}} | #:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)}} | ||
# Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site. | # Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site. | ||
| − | #:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit | + | #:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do '''kponkpon''' today.|(NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 08:21, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba kponkpon
Pronunciation
- kpɔ̀nkpɔ́n
Noun
- Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
- I no fit see all di kponkpon wey una keep for dis place. — (NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)
- Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.
- You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do kponkpon today. — (NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)
Synonyms
Translations
- English: head-pan, bricklayer