Difference between revisions of "shege"
(→Naija) |
|||
| Line 16: | Line 16: | ||
* [[gbege]], [[problem]] | * [[gbege]], [[problem]] | ||
| − | ====Translation | + | ====Translation==== |
* English: ''unfortunate experience'' | * English: ''unfortunate experience'' | ||
Revision as of 08:40, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Hausa shege, 'bastard'
Pronunciation
- ʃégè
Noun
- Bad ting wey go pain person.
- You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go go station, you go see shege. — (NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
- I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu. — (NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)
Synonym
Translation
- English: unfortunate experience
Interjection
- Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
- Comot here shege!. — (NSC_2021, Leave here you bastard.)
Translations
- English: bastard