Difference between revisions of "bet"
(→Noun) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''bet'' | From: English ''bet'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bɛ̂t |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-bet.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bet.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bet.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bet.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 08:44, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — (NSC_2021, Itold you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet