Difference between revisions of "mary amaka"
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]] | ||
| + | :* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}} | ||
| + | ===Translation=== | ||
| + | * English: ''Modest clothing'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion. | |
| − | + | :* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''to dress modest, old-fashioned'' | + | * English: ''to dress modest, old-fashioned'', ''prude'' |
Revision as of 16:22, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka
Pronunciation
- mèrí àmáká
Noun
- Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body
- You don go wear dis your mary amaka skirt again. — (NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)
- I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel. — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)
Translation
- English: Modest clothing
Adjective
- Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
- See you like one mary amaka. — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
- If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock. — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)
Translations
- English: to dress modest, old-fashioned, prude