Difference between revisions of "miss"
| Line 24: | Line 24: | ||
[[see]] | [[see]] | ||
| − | ====Translation==== | + | =====Translation===== |
* English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss'' | * English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss'' | ||
Revision as of 10:44, 20 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English miss
Pronunciation
Verb
intransitive
- Make someting/person wey dey no con dey again
- Wetin make am dey shout be sey im pikin miss — (NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)
- No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss. — (NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
- Shey dat guy just miss abi sand dey my eye? — (NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
Transitive
- Make person want dey with person wey no dey.
- You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! — (NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
- Make person no see person want see.
- You dey waste time, you go miss am. Make we bet! — (NSC_2021, You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: missing, lost, disappear, miss