Difference between revisions of "k leg"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
kêlɛ́g
 
kêlɛ́g
−
<sm2>Pcm-ng-kleg.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-k-leg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kleg word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kleg word.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
 
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.

Revision as of 13:50, 10 January 2022

Naija

Alternative Form

kleg

Etymology

From English: knock knees

Pronunciation

kêlɛ́g


Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
    • She get k-leg like dat.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
    • Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am.  — (NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
  2. Wetin no be as de don first talk am.
    • Di matter get k-leg.  — (NSC_2021, The issue is complicated)
    • levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg  — (NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)

Synonym

bend bend

Translation

English: knock knees, complicated