Difference between revisions of "serere"

Line 5: Line 5:
 
sɛ̀rɛ́rɛ̀
 
sɛ̀rɛ́rɛ̀
 
<sm2>Pcm-ng-serere.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-serere.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-serere.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-senrere.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 01:38, 21 January 2022

Naija

Alternative Form

senrere

Pronunciation

sɛ̀rɛ́rɛ̀ Play Play

Noun

  • Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
  • Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your 'serere too much, abeg.(NSC_2021, Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)  — {{{3}}}
  • If you dey do serere na for your pocket o. E no get who send you.  — (NSC_2021, If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)
  • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)

Synonym

shakara, noticeme

Translation

  • English: flamboyance