Difference between revisions of "soak and travel"
(→Noun) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-soak and travel.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soak and travel.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-soak and travel.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soak and travel.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e for reach dem chop. | * Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e for reach dem chop. |
Revision as of 12:56, 21 January 2022
Naija
Etymology
- From English: soak and travel
Pronunciation
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e for reach dem chop.
- Person wey dey claim sey e don hammer dey do soak and travel? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? — (NSC_2021, How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)
- Wetin save men dat year na soak and travel o. If person see groundnut add am like dis, lem don set, live! — (NSC_2021, What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)
Translation
- English: soak garri and leave it in water for some time