Difference between revisions of "congratulate"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*kóngrátùlatè | *kóngrátùlatè | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-congratulate.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-congratulate.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-congratulate.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Na to follow person happy when better ting happen | * Na to follow person happy when better ting happen | ||
Revision as of 11:05, 26 January 2022
Naija
Etymology
From: English congratulate
Pronunciation
- kóngrátùlatè
Verb
- Na to follow person happy when better ting happen
- Everybody gader go town hall today to go congratulate de new local government chairman. — NSC_Legbeti_2020. Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)
- Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey congratulate her — (NSC_Legbeti_2020.The first time she brought the twins to church, everyone was all over her.)
- I go congratulate de new Market chairman — (NSC_Legbeti_2020. I went to congratulate the new Market Chairman.)
- Na to show who win for some kind competition.
- Na whoeva governor congratulate na im be the winner — ( Whoever the governor congratulates is the winner.)
- No be until dem announce who win before person go know who to go congratulate so o — (NSC_Legbeti_2020. Not until the announcement is made before congratulations are in order.)
Synonym
Translation
- English: To uphold a win, to praise