praise

Naija

Etymology

From: English praise

Pronunciation

  • prêz

Play Play

Verb

  1. Make person dey sing or talk sweet tings about person wey e dey worship.
    • Di whole church just dey praise God.  — (The entire church was praising God.)
    • I dey go shrine tomorrow make I go praise di gods for wetin dem don do for me.  — (I will go to the shrine tomorrow, to show appreciation to the gods for what they've done for me.)
  2. Make person dey sing or talk good tings about person.
    • My father dey praise us if we do well for school.  — (My father praise us always whenever we perform well in our academics.)

Synonym

Translation

  • English: praise, exalt

Noun

  • Type of song wey de dey sing dey talk sweet sweet tings about person.
  • Na she dey lead praise for deir church.  — (NSC_2020, She leads the songs of praise at the church.)
  • Omo dose guys don give you praise tire, abeg give dem small money.  —  (NSC_2020, Bro, those guys are singing your praises, please give them some change.)

Synonym

Translation

  • English: praise, admiration