Difference between revisions of "shu"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * shuu ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== t͡ʃǔ <sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> ===Interje...") |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
t͡ʃǔ | t͡ʃǔ | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am or | * Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am or | ||
Revision as of 11:21, 26 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
t͡ʃǔ
Interjection
- Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am or
- Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. — (NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
- Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o. — (NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow. You are no longer afraid!)
Translation
- English: really? wow,