Difference between revisions of "akaterian"
(→Noun) |
|||
| Line 15: | Line 15: | ||
* [[akate]], [[akata]] | * [[akate]], [[akata]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''an African-American'' |
Revision as of 15:56, 14 March 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba akata meaning wild cat
Pronunciation
- àkàtɛ́riàn
Noun
- oyibo person wey im papa papa come from Africa wey dey obodo oyibo.
- Some akaterian dey live for di back of our house. — ( NSC_2021, Some Black-Americans live at the back of our apartment.)
- I dey talk to some akaterian wey come buy someting for my store. — (NSC_2021, I am talking to some Black-Americans who came to buy something in my store.)
Related forms
Translations
- English: an African-American