oyibo

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

òjìbó Play Play

Noun

  1. Person wey get white skin.
    • Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person.  — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
    • People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture.  —  (People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
  2. Person wey yellow.
    • Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you.  — (Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)
  3. Language wey de dey call English.
    No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo.  — (Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)
  4. Person wey be sey e be albino.
    • Na oyibo she born o.  — (She gave birth to an albino.)

Related forms

Synonym

whitie, afin, grammar

Antonym

blackie

Translation

English: Caucasian, albino, English