Difference between revisions of "bet"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money. | * When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money. | ||
| − | :* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|(NSC_2021, | + | :* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|(NSC_2021, I told you your father spends all his money on gambling.)}} |
:* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(NSC_2021, This place is a betting house/site.)}} | :* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(NSC_2021, This place is a betting house/site.)}} | ||
Revision as of 12:06, 28 March 2022
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — (NSC_2021, I told you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet