Difference between revisions of "bet"

Line 19: Line 19:
 
* Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
 
* Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
 
:* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}}
 
:* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}}
−
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca. |(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}}
+
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca.|(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''bet''
 
* English: ''bet''

Revision as of 12:21, 28 March 2022

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̂t

Play Play

Noun

  • When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — (NSC_2021, I told you your father spends all his money on gambling.)
  • Na bet dem dey bet for here.  — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet.  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet