Difference between revisions of "butu"
| Line 12: | Line 12: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
* Make person bend down take greet person wey e dey respect. | * Make person bend down take greet person wey e dey respect. | ||
| − | :* {{ux|dv|You no '''butu''' when you dey greet me. |(Egbokhare_2020, You didn't | + | :* {{ux|dv|You no '''butu''' when you dey greet me. |(Egbokhare_2020, You didn't bow when you greeted me.)}} |
| − | :* {{ux|dv| If all di [[brah]] dem show, '''butu''' give dem. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, | + | :* {{ux|dv| If all di [[brah]] dem show, '''butu''' give dem. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, bow as you greet them.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''genuflect'' | * English: ''genuflect'' | ||
Revision as of 14:46, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person
Pronunciation
- bùtú
Verb
Intransitive
- Make person bend down take greet person wey e dey respect.
- You no butu when you dey greet me. — (Egbokhare_2020, You didn't bow when you greeted me.)
- If all di brah dem show, butu give dem. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, bow as you greet them.)
Translations
- English: genuflect