Difference between revisions of "butu"

Line 16: Line 16:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''genuflect''
+
* English: ''bow''

Revision as of 14:47, 10 April 2022

Naija

Etymology

From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person

Pronunciation

  • bùtú

Play Play

Verb

Intransitive

  • Make person bend down take greet person wey e dey respect.
  • You no butu when you dey greet me.  — (Egbokhare_2020, You didn't bow when you greeted me.)
  • If all di brah dem show, butu give dem.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, bow as you greet them.)

Translations

  • English: bow