Difference between revisions of "liver"

Line 11: Line 11:
 
#:* {{ux|dv| Babe you get '''liver''' to dey do dis kind risky work.|(NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)}}
 
#:* {{ux|dv| Babe you get '''liver''' to dey do dis kind risky work.|(NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)}}
 
# One organ wey de dey inside person belle.
 
# One organ wey de dey inside person belle.
#:* {{ux|dv|No dey smoke my friend if you no want make your '''liver''' spoil.|(NSC_2021, Stop smoking dear friend if you do not want to damage your liver.)}}
+
#:* {{ux|dv|No dey drink my friend if you no want make your '''liver''' spoil.|(NSC_2021, Stop drinking dear friend if you do not want to damage your liver.)}}
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Revision as of 23:00, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: English liver

Pronunciation

  • lɪ́và

Play Play

Noun

  1. Sey person get mind to do someting wey strong.
    • Babe you get liver to dey do dis kind risky work.  — (NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)
  2. One organ wey de dey inside person belle.
    • No dey drink my friend if you no want make your liver spoil.  — (NSC_2021, Stop drinking dear friend if you do not want to damage your liver.)

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: Liver, brave