Difference between revisions of "kwanta"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | * | + | ===Alternative forms=== |
| + | * [[kwata]], [[quata]], [[quanta]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: ''unknown'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * kwàntá | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-quata.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-quata.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make person dey quarrel with anoder person [[sotay]] e fit follow di person fight. | ||
| + | :* {{ux|dv| I don dey '''kwanta''' wit am since.| (I have been quarreling with him since.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Una wit una landlord don dey '''kwanta''' since last week. Wetin? |(You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| No [[jam]] me o. I no want [[wahala]] o. Me wit you go '''kwanta''' tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!) | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[vex]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[ mellow ]], calm | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''quarrel, clash'' | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight. | ||
| + | :* {{ux|dv| Di '''kwanta''' don dey affect deir marriage o.| The quarrel has been affecting their marriage.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| O boy, I no wan any '''kwanta''' o.| Guy I don't want any trouble with anyone.)}} | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[gbege]], [[katakata]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[ mellow ]], [[calm]] | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''quarrel, clash'' | ||
Revision as of 06:52, 15 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwàntá
Verb
- Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit follow di person fight.
- I don dey kwanta wit am since. — (I have been quarreling with him since.)
- Una wit una landlord don dey kwanta since last week. Wetin? — (You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)
- {{ux|dv| No jam me o. I no want wahala o. Me wit you go kwanta tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)
Synonyms
Antonyms
- mellow , calm
Translations
- English: quarrel, clash
Noun
- Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
- Di kwanta don dey affect deir marriage o. — The quarrel has been affecting their marriage.)
- O boy, I no wan any kwanta o. — Guy I don't want any trouble with anyone.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: quarrel, clash