Difference between revisions of "kwanta"

 
Line 26: Line 26:
 
* Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
 
* Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
 
:* {{ux|dv| Di '''kwanta''' don dey affect deir marriage o.| The quarrel has been affecting their marriage.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''kwanta''' don dey affect deir marriage o.| The quarrel has been affecting their marriage.)}}
:* {{ux|dv| O boy, I no wan any '''kwanta''' o.| Guy I don't want any trouble with anyone.)}}
+
:* {{ux|dv| O boy, I no want any '''kwanta''' o.| Guy I don't want any trouble with anyone.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[gbege]], [[katakata]]
 
* [[gbege]], [[katakata]]

Latest revision as of 09:14, 15 October 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwàntá

Play Play

Verb

  • Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit follow di person fight.
  • I don dey kwanta wit am since.  —  (I have been quarreling with him since.)
  • Una wit una landlord don dey kwanta since last week. Wetin?  — (You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)
  • No jam me o. I no want wahala o. Me wit you go kwanta tear clot o.  — (Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash

Noun

  • Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
  • Di kwanta don dey affect deir marriage o.  —  The quarrel has been affecting their marriage.)
  • O boy, I no want any kwanta o.  —  Guy I don't want any trouble with anyone.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash