Difference between revisions of "mary amaka"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]
 
* Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]
:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}}
+
:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)}}
:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}}
+
:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}}
 +
 
 
===Translation===
 
===Translation===
 
* English: ''Modest clothing''
 
* English: ''Modest clothing''

Revision as of 02:33, 28 October 2022

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Noun

  • Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body
  • You don go wear dis your mary amaka again.  — (NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)
  • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)

Translation

  • English: Modest clothing

Adjective

  • Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
  • See you like one mary amaka.  — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
  • If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translations

  • English: to dress modest, old-fashioned, prude