Difference between revisions of "mary amaka"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]] | + | # Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]. |
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)}} | #:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}} | #:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}} | ||
Revision as of 00:39, 28 October 2022
Naija
Etymology
From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka
Pronunciation
- mèrí àmáká
Noun
- Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body.
- You don go wear dis your mary amaka again. — (NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)
- I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel. — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
- Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
- See you like one mary amaka. — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
- If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock. — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)
Translation
- English: old fashioned, modest prude
Adjective
- Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
- No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy. — (NSC_2021, It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)
Synonym
Translations
- English: old-fashioned, oversized