Difference between revisions of "miss"

Line 12: Line 12:
 
#:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)}}
 
#:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)}}
 
#:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}}
 
#:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}}
−
# {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}}
+
#:* {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}}
 
# Make person want dey with person wey no dey.
 
# Make person want dey with person wey no dey.
 
#:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}}
 
#:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}}

Revision as of 13:37, 10 November 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English miss

Pronunciation

  • mɪ̂s

Play Play

Verb

  1. Make someting/person wey dey no con dey again.
    • Wetin make am dey shout be sey im pikin miss  — (NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)
    • No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss.  — (NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
    • Shey dat guy just miss abi sand dey my eye?  — (NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
  2. Make person want dey with person wey no dey.
    • You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor!  — (NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
  3. Make person no see person want see.
    • You dey waste time, you go miss am. Make we bet!  — (NSC_2021, You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym

loss

Antonym

see

Translation
  • English: missing, lost, disappear, miss