Difference between revisions of "okrika"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* òkrìkà
+
* ɔ̀krìkà
 
<sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-okirika.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-okirika.m.ogg</sm2>
Line 14: Line 14:
 
* Second hand cloth wey dem been don use for [[obodo oyibo]].
 
* Second hand cloth wey dem been don use for [[obodo oyibo]].
 
:*{{ux|dv| Me I sabi where pesin fit see correct '''okrika''' buy. |(NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)}}
 
:*{{ux|dv| Me I sabi where pesin fit see correct '''okrika''' buy. |(NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)}}
:*{{ux|dv|As you see '''okrika''' so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass |(NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)}}
+
:*{{ux|dv|As you see '''okrika''' so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass.|(NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 05:38, 13 November 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: Na name of one port town wey dey Rivers State, Nigeria.

Pronunciation

  • ɔ̀krìkà

Play Play

Noun

  • Second hand cloth wey dem been don use for obodo oyibo.
  • Me I sabi where pesin fit see correct okrika buy.  — (NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)
  • As you see okrika so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass.  — (NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A second hand clothing.