okrika

Naija

Alternative form

Etymology

From: Na name of one port town wey dey Rivers State, Nigeria.

Pronunciation

  • ɔ̀krìkà

Play Play

Noun

  • Second hand cloth wey dem been don use for obodo oyibo.
  • Me I sabi where pesin fit see correct okrika buy.  — (I know the best place to get very good second hand cloth.)
  • As you see okrika so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass.  — (Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A second hand clothing.