Difference between revisions of "one way"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey dey wey be sey people dey drive follow di side of road wey dey no suppose drive.
 
* Wetin dey dey wey be sey people dey drive follow di side of road wey dey no suppose drive.
−
:* {{ux|dv| Some people go just dey drive follow '''one way''' dey drive.|(NSC_2021, Some people drive through a single lane )}}
+
:* {{ux|dv| Some people go just dey drive follow '''one way''' dey drive.|(NSC_2021, Some people drive through a single lane.)}}
 
:* {{ux|dv| If you follow '''one way''' and police catch you, you don enter serious wahala.|( NSC_2021, If you pass through a single lane, and you get caught by the cops, you’ll be in serious trouble.)}}
 
Revision as of 04:01, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: English one and way

Pronunciation

  • wónwày

Play

Noun

  • Wetin dey dey wey be sey people dey drive follow di side of road wey dey no suppose drive.
  • Some people go just dey drive follow one way dey drive.  — (NSC_2021, Some people drive through a single lane.)
  • If you follow one way and police catch you, you don enter serious wahala.  — ( NSC_2021, If you pass through a single lane, and you get caught by the cops, you’ll be in serious trouble.)

Related forms

Translation

English: single way