Difference between revisions of "puff puff"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Snacks wey de dey soft wey | + | * Snacks wey de dey soft wey be like small ball wey de use flour make. |
:* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}} | :* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for | + | :* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for fried dough.)}} |
:* {{ux|dv| Dis your pikin cheek be like '''puff puff'''.|(NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)}} | :* {{ux|dv| Dis your pikin cheek be like '''puff puff'''.|(NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 18:21, 24 November 2022
Naija
Etymology
- From: English puffy
Pronunciation
kpɔ̂fkpɔ̂f
Noun
- Snacks wey de dey soft wey be like small ball wey de use flour make.
- Na only puff puff I chop since morning. — (NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)
- Puff puff dey hungry me. — (NSC_2021, I have a craving for fried dough.)
- Dis your pikin cheek be like puff puff. — (NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)
Synonym
Translation
- English: deep fried dough, '