Difference between revisions of "baff"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby. | * Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby. | ||
− | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |( | + | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |( | + | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a plastic basin'' | * English: ''a plastic basin'' |
Revision as of 11:58, 25 January 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From English: bath
Pronunciation
- bâf
Noun
- Plastic basin wey dem dey take baff new born baby.
- Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby. — (Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
- Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. — (My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)
Translations
- English: a plastic basin
Verb
- Make dem use water and soap wash someting.
- Her own na to wake up, baff dey go school — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
- Na fuel water we dey use cook and baff. — (bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
- Abeg I wan baff my dog jare. — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
- To baff dey hungry me. — (NSC_2021, I want to have my bath.)
- Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
- Di politician don baff, na im make am get mind. — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
- Make person don hold im side well well.
- Dat boy wey toast Amaka don baff? — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)
Related forms
Translations
- English: to bathe