Difference between revisions of "shege"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Bad ting wey go pain person.
 
* Bad ting wey go pain person.
−
:* {{ux|dv| You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go go station, you go see '''shege'''. |(NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)}}
+
:* {{ux|dv| You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see '''shege'''. |(NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)}}
 
:* {{ux|dv| I see '''shege''' dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.|(NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)}}
 
:* {{ux|dv| I see '''shege''' dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.|(NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)}}
  

Revision as of 17:10, 8 February 2023

Naija

Etymology

From: Hausa shege, bastard

Pronunciation

  • ʃégè

Play Play

Noun

  • Bad ting wey go pain person.
  • You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see shege.  — (NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
  • I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.  — (NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)

Synonym

Translation

  • English: unfortunate experience

Interjection

  • Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
  • Comot here shege!  — (NSC_2021, Get out of here! Bastard.)

Translations

  • English: bastard