Difference between revisions of "amebo"

Line 12: Line 12:
 
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)}}
 
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip.)}}
 
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip.)}}
−
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and gossiped till they were tired.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[aproko]], [[gbeborun]]
 
[[aproko]], [[gbeborun]]

Revision as of 16:04, 17 April 2023

Naija

Etymology

From Urhobo: avwebọ (Na amebo Yoruba people dey call am, after de borrow am come deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give di husband.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The gossipers ran away too.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip.)
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk