Difference between revisions of "chiefo"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey e be oga of oga dem.
 
# Person wey e be oga of oga dem.
−
#:* {{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021,Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)}}
−
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021,Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
+
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
 
# Person wey e be oga for kegite club.
 
# Person wey e be oga for kegite club.
−
#:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)}}
+
#:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (My Leader, I pay you homage.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 18:48, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

  • t͡ʃèfô

Play Play

Noun

  1. Person wey e be oga of oga dem.
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
  2. Person wey e be oga for kegite club.
    • Chiefo! I loyal.  —  (My Leader, I pay you homage.)

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin, kegite leader