Difference between revisions of "discharge"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make dem tell person wey dey for somewhere say make [[e]] comot for di place, sey make [[e]] dey go house.  
 
# Make dem tell person wey dey for somewhere say make [[e]] comot for di place, sey make [[e]] dey go house.  
#:* {{ux|dv| After di operation, wey e don dey well im doctors con '''discharge'''.|(NSC_2021, After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)}}
+
#:* {{ux|dv| After di operation, wey e don dey well im doctors con '''discharge'''.|(After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)}}
#:* {{ux|dv| Oga [[kpatakpata]] for our station don '''discharge''' our friend because of di accident wey [[e]] get. |(NSC_2021, The inspector General at our station has  discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga [[kpatakpata]] for our station don '''discharge''' our friend because of di accident wey [[e]] get. |(The inspector General at our station has  discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)}}
#:* {{ux|dv|If person show imsef sey e be jagajaga person, '''discharge''' comot for di place.|(NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}}
+
#:* {{ux|dv|If person show imsef sey e be jagajaga person, '''discharge''' comot for di place.|(If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}}
 
#Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
 
#Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
#: {{ux|dv| My phone just dey  '''discharge''' as di charger don spoil. |(NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)}}
+
#: {{ux|dv| My phone just dey  '''discharge''' as di charger don spoil. |( My phone keeps discharging since the charger is bad.)}}
 
# Make person comot for somewhere quick quick.
 
# Make person comot for somewhere quick quick.
#:* {{ux|dv| Na because your babe call you make you '''discharge''' like dat? |(NSC_2021, Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)}}
+
#:* {{ux|dv| Na because your babe call you make you '''discharge''' like dat? |( Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)}}
#:* {{ux|dv| If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, '''discharge''' sharply. |(NSC_2021, If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, '''discharge''' sharply. |(If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)}}
 
# Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am.
 
# Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am.
#:* {{ux|dv| You don '''discharge''' me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me. |(NSC_2021, You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don '''discharge''' me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me. |(You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)}}
#:* {{ux|dv| No be must sey you must buy drink for men, once once still '''discharge''' dem. |(NSC_2021, It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be must sey you must buy drink for men, once once still '''discharge''' dem. |(It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''discharge'', ''leave in a haste'', ''shake off'', ''excuse''
 
English: ''discharge'', ''leave in a haste'', ''shake off'', ''excuse''

Revision as of 10:38, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English discharge

Pronunciation

  • dɪ̀stʃɑː́dʒ

Play


Verb

  1. Make dem tell person wey dey for somewhere say make e comot for di place, sey make e dey go house.
    • After di operation, wey e don dey well im doctors con discharge.  — (After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)
    • Oga kpatakpata for our station don discharge our friend because of di accident wey e get.  — (The inspector General at our station has discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)
    • If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  2. Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
    My phone just dey discharge as di charger don spoil.  — ( My phone keeps discharging since the charger is bad.)
  3. Make person comot for somewhere quick quick.
    • Na because your babe call you make you discharge like dat?  — ( Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)
    • If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, discharge sharply.  — (If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)
  4. Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am.
    • You don discharge me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me.  — (You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)
    • No be must sey you must buy drink for men, once once still discharge dem.  — (It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)

Translation

English: discharge, leave in a haste, shake off, excuse