Difference between revisions of "gwandu"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey person fit drink wey go sweet person. | * Someting wey person fit drink wey go sweet person. | ||
− | :* {{ux|dv| Na to arrange better '''gwandu''' and [[puff puff]] na im go make sense dis evening. |( | + | :* {{ux|dv| Na to arrange better '''gwandu''' and [[puff puff]] na im go make sense dis evening. |(To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)}} |
− | :* {{ux|dv| You say you want '''gwandu''' but you no hold money. Noting dey my hand o. |( | + | :* {{ux|dv| You say you want '''gwandu''' but you no hold money. Noting dey my hand o. |(You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''beverage'' | English: ''beverage'' |
Latest revision as of 16:56, 31 May 2023
Naija
Etymology
From Hausa: gandu tribute and farm
Pronunciation
- gwándù
Noun
- Someting wey person fit drink wey go sweet person.
- Na to arrange better gwandu and puff puff na im go make sense dis evening. — (To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)
- You say you want gwandu but you no hold money. Noting dey my hand o. — (You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)
Translations
English: beverage