Difference between revisions of "jollof rice"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Rice wey de dey cook wey be like sey dem mix di stew for inside as de dey cook am.  
 
* Rice wey de dey cook wey be like sey dem mix di stew for inside as de dey cook am.  
:* {{ux|dv| If you want tief me, just organise better '''jollof rice''' wit plantain and cold mineral like dis! You no even need gun, na me go tie mysef follow you. |(NSC_2021, If you want to kidnap me, just cook really good jollof rice, add some plantain to it, and a cold bottle of any carbonated drink. You wont need a rope, I'll tie myself and go with you.)}}
+
:* {{ux|dv| If you want tief me, just organise better '''jollof rice''' wit plantain and cold mineral like dis! You no even need gun, na me go tie mysef follow you. |(If you want to kidnap me, just cook really good jollof rice, add some plantain to it, and a cold bottle of any carbonated drink. You wont need a rope, I'll tie myself and go with you.)}}
:* {{ux|dv| Nigeria and Ghana na padi padi normally, but if you want cause fight like dis, just talk sey one of den sabi cook '''jollof rice''' pass di oder one. |(NSC_2021, Ghana and Nigeria are friendly on an ordinary day, but if you want to cause a ruckus say that one of them makes better jollof rice than the other.)}}
+
:* {{ux|dv| Nigeria and Ghana na padi padi normally, but if you want cause fight like dis, just talk sey one of den sabi cook '''jollof rice''' pass di oder one. |(Ghana and Nigeria are friendly on an ordinary day, but if you want to cause a ruckus say that one of them makes better jollof rice than the other.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''jollof rice''
 
* English: ''jollof rice''

Revision as of 17:02, 2 June 2023

Naija

Etymology

  • From: Wolof jolof

Pronunciation

d͡ʒɔ̀lɔ̂f ráìs Play Play

Noun

  • Rice wey de dey cook wey be like sey dem mix di stew for inside as de dey cook am.
  • If you want tief me, just organise better jollof rice wit plantain and cold mineral like dis! You no even need gun, na me go tie mysef follow you.  — (If you want to kidnap me, just cook really good jollof rice, add some plantain to it, and a cold bottle of any carbonated drink. You wont need a rope, I'll tie myself and go with you.)
  • Nigeria and Ghana na padi padi normally, but if you want cause fight like dis, just talk sey one of den sabi cook jollof rice pass di oder one.  — (Ghana and Nigeria are friendly on an ordinary day, but if you want to cause a ruckus say that one of them makes better jollof rice than the other.)

Translation

  • English: jollof rice