Difference between revisions of "just now"

 
Line 10: Line 10:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
 
* Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
−
:* {{ux|dv| I go comot your teeth '''just now''. |(NSC_2021, I will soon knock your teeth out of your mouth.)}}
+
:* {{ux|dv| I go comot your teeth '''just now''. |(I will soon knock your teeth out of your mouth.)}}
−
:* {{ux|dv| No be you talk '''just now'''? Wait make anoder person talk. |(NSC_2021, Weren't you the one who just spoke? Wait, let someone else speak.)}}
+
:* {{ux|dv| No be you talk '''just now'''? Wait make anoder person talk. |(Weren't you the one who just spoke? Wait, let someone else speak.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[nownow]]
 
[[nownow]]

Latest revision as of 15:08, 2 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English just and now

Pronunciation

d͡ʒɔ́s náù

Play Play

Adverb

  • Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
  • I go comot your teeth 'just now.  — (I will soon knock your teeth out of your mouth.)
  • No be you talk just now? Wait make anoder person talk.  — (Weren't you the one who just spoke? Wait, let someone else speak.)

Synonym

nownow

Antonym

taytay

Translation

  • English: recently, not too long ago, very soon