Difference between revisions of "k leg"
(→Noun) |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | # Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | ||
#:* {{ux|dv|She get '''k-leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}} | #:* {{ux|dv|She get '''k-leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |( | + | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}} |
# Wetin no be as de don first talk am. | # Wetin no be as de don first talk am. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k-leg'''. |( | + | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k-leg'''. |(The issue is complicated)}} |
| − | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |( | + | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[bend bend]] | [[bend bend]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''knock knees'', ''complicated'' | English: ''knock knees'', ''complicated'' | ||
Revision as of 15:09, 2 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kêlɛ́g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k-leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated